Judy Josiah – “My Matter” | @judymuzikk |

Gospel singer, Judy Josiah has released a new single titled “My Matter”.

“My Matter” is a song of gratitude of how God is always ever present in our time of need. In the words of Judy, she said “It’s a song of praise and thanksgiving of how God has been so good and gracious to me. It is my birthday and I just want to express my gratitude to God for life with this song”.

Download

LYRICS

Verse
If I tell you say na Jesus get my back
What if I tell you say na him dey bring my shine
Me I go talk am talk am
Cos e dey do am do am
My matter dey him hand ooooo
If I tell you say His banner over me is love
What if I tell you say my matter dey him hand
Me I go talk talk everything wey God do for my life
Amara ya ima na oba r’uba n’ebemno

Agu n’echemba aka nchawa
Isi ikendu agidigba
Olorihe l’orenyi Chukwu n’ememma onye na agworiya aaa
Me I go talk talk everything wey God do for my life
Amara ya imana obaruba n’ebemno

Chorus

E dey do 3x me something o
My matter for the hand of God don get alert
I go talk shout and I’ll tell you something o
Imana E toh dike na nke omere
Omekwa ozo

Verse
Amamamasia amasia
Ugwu anari atu egwu
Okenmuo
Ebubedike Okechi ekwueme Okenmuo
You are glorious in power great and living God
What you have said o
Is what you’ll do
Even when I say your mercies overflow Overflowww
Even when I talk about your grace, your mercies overflow
Me I go talk talk everything wey God do for my life
Amara ya imana obaruba n’ebemno

Chorus

Outro
Eeee My matter
Eee Your matter
If you table your matter
E go settle your matter
For your matter na him matter
So e go settle your matter 2x

The post Judy Josiah – “My Matter” | @judymuzikk | appeared first on Gospel Centric.

CLICK HERE TO READ FULL ARTICLE